28/02/2026
My people I salute una ooooo!!!
Abeg make una fellow me buy...
I get so many people who dey depend on me because if I no climb them sef no go fit climb and I want make all of a climb together step by step. We dey also do maintenance and repair of all office chairs, tables and cabinets. Any chair wey dey follow you drag for office wey no free you drink water drop cup... Just contact me and my team.. I bet you say that chair go take precautions. You wey dey sidon for chair almost the whole